Japa Japa
Jápa, jápa
Jápa, jápa
Jápa, jápa
Eh eh
Jápa, jápa, where you dey run go my brother?
Nothing is sweeter or brighter for yonder
You just dey run from frying pan to fire
Jápa, jápa where you dey run go my sister?

Better still dey for Africa
Many many reasons
To pack your bags turn around and go
Hardship plenty, you're bleeding empty
Hustle hustle overflow
I know e no easy the struggle is real
Life and it's pressure's breaking your will
But why trade your liberty for all the fake security

Jápa, jápa, Nothing is sweeter or brighter for yonder
Better still dey for Africa
No Forget no forget
Always remember
Na our blood, sweat and tears wey build their empire
First dem drain our body to cut sugarcane
Now they dey drain our brain for cheap labour and gain
Second class citizen na your status forever
Don't be fooled by hype, their glamour and their glitter

Where you dey go?
Why you dey run?
Where you dey go go go?

Jápa, jápa, where you dey run go my sister?

Credits
Writer(s): 'tunde Alabi, Abigail Ireoluwa Allen, Abiodun Oke, Adegoke Odukoya, Akinyanmi Akinhinmola, Ayomiku Aigbokhan, Babajide Okegbenro, Damilola Williams, Isaiah Odeyale, Kazeem Amusa, Mayowa Osuntokun, Olukorede Omirinlewo, Opeyemi Oyewande
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.