Borrow Borrow

Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase

Wetin self dey do us wey we dey fear our greatness?
Why some dey act like say dem no get sense?
Helter-skelter dem dey run say dem find better
Make it or fake it na di kókó of di matter
Everybody wants to be an influencer parody
Jesters and haters trapped in tragicomedy
No escaping the fact say we no dey think dey follow
Subjugated, colonised for ever chasing shadows

Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase

Instead make we study our philosophies and science
Dig deep in history and a legacy defiant
Na to waste time dey duplicate mistake after mistake
Close eye no hear word until everything scatter brake
Bend down boutique na we programmed mentality
Brand new second-hand fabricated reality
Import and consume our obsession and passion
Short sighted lost and blind
We march to destruction

Ah ah ah
Borrow borrow borrow

Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase



Credits
Writer(s): 'tunde Alabi, Abigail Ireoluwa Allen, Abiodun Oke, Adegoke Odukoya, Akinkunmi Olagunju, Akinyanmi Akinhinmola, Ayomiku Aigbokhan, Babajide Okegbenro, Damilola Williams, Isaiah Odeyale, Mayowa Osuntokun, Olukorede Omirinlewo, Opeyemi Oyewande
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link