50/50

(Yo Dips)
Say

Àjọjẹ, ajọjẹ (yea), ajọjẹ
Àjọjẹ, ajọjẹ, yea, ajọjẹ
Àjọjẹ lo laye, chop make I chop o
No one knows today na
It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ
Àjọjẹ, ajọjẹ (yea), ajọjẹ
Àjọjẹ, ajọjẹ, ajọjẹ lo laye, chop make I chop o
No one knows today
It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ

Me no dey see nothing or nobody 'cause oju ti di
No dey show pattern, Ọga Ade, ewo gan-an ni gẹgẹti?
Say picker die, maka why? (Maka why?)
You want to tell story, you go kpai
Ge ki n ge, ma ge ju mi lọ
Wahala, I no like wahala, rara o
The eye wey I take to dey hustle na hin you want to chop (o fẹ joju aye)
Say the eye wey I take to dey hustle na hin you want to chop (o fẹ joju aye)

Instead ko gba mi, instead ko gba mi
Ni o pay mem, ká jọ pin 50/50
Aye ti mo fẹ jẹ gan-gan ni lavida loca
Me giving them international-local
You know say money pass money, my nigga
Owo loader yatọ s'owo picker, ah
Me no dey see nothing or nobody 'cause oju ti di
No dey show pattern, Ọga Ade, ewo gan-an ni gẹgẹti?

Àjọjẹ (Yo-), ajọjẹ (yea), ajọjẹ
Àjọjẹ, ajọjẹ, yea, ajọjẹ
Àjọjẹ lo laye, chop make I chop o
No one knows today na
It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ
Àjọjẹ, ajọjẹ, yea, ajọjẹ
Àjọjẹ o, ajọjẹ, ajọjẹ lo laye, chop make I chop o
No one knows today, ah
It could be your turn now, and it could be my-, oh-oh-oh-oh, ajọjẹ

Hello bro (hello bro)
How far, wetin dey sup?
Since morning, I never see any update
Hmm, that picker wey go pick
E be like sey he don die (ehn, wetin you talk?)
Hey, sorry RIP
Hope e no affect my own money sha
(Yo Dips!)



Credits
Writer(s): Olawale Adibe, Balogun Oluwakayode
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link