On God

Oh my god oh
Wetin dey sup oh
I never shalaye but I no fit stand oh
See I hear them talk o
Sey my Matter don cast o
Anyhow e be see I hold on God o
God o ehh
See I hold on God o
God o ehh

Back to sender enemies them yakpa
Everywhere Dem gather God make Dem scatter
Lord show me Mercy
Mercy from sapa
So me sef fit buy house give my mother mother
Eh eh eh
See I hold on God oo
God o Ehh

Small work
Plenty chops
Doings
Less talk
Blessings
Follow me
Las las we go pull up
On God
I no go dull
Na Who dey talk
Make Dem lock
As e be
Na my turn
I dey in guard
I no go fall

Oh my god oh
Wetin dey sup oh
I never shalaye but I no fit stand oh
See I hear them talk o
Sey my Matter don cast o
Anyhow e be see I hold on God o
God o ehh
See I hold on God o
God o ehh

Back to sender enemies them yakpa
Everywhere Dem gather God make Dem scatter
Lord show me Mercy
Mercy from sapa
So me sef fit buy house give my mother mother
Eh eh eh
See I hold on God oo
God o Ehh
See I hold on God o
God oo



Credits
Writer(s): Samuel Femi Rasheed
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link