Broski (feat. Concept Man)

E go sup oya na e go sup
One time
Oya na let's go

Broski how far
Waitin de sup two days we never talk
Broski how far
No worry alert go soon drop
I say e go soon drop
E go soon drop
No worry alert go soon
I say e go soon drop
E go soon drop
No worry alert go soon drop

To All the people Wai de Raina you
Tell them say very soon de go salute you
To all the people Wai de avoid you
Tell dem say very soon de go look for you
Za mu basu kunya
Cus destiny sef e get compass
You fit be first
But the last go come pass
For this life you better use your upper
I say use your upper

Broski how far
Waitin de sup two days we never talk
Broski how far
No worry alert go soon drop
I say e go soon drop
E go soon drop
No worry alert go soon
I say e go soon drop
E go soon drop
No worry alert go soon drop

Ego soon drop then gwab go soon drop
I Dey climb till i reach the rooftop
I no dey stop i just dey move up
Sapa Dey call me bani hookup
Wahala tana mun how far
Niko nan baza ni waiga ba
Na San gobe zani huta
Bazan yo kasa a gwuiwa ba

Broski how far
Waitin de sup two days we never talk
Broski how far
No worry alert go soon drop
I say e go soon drop
E go soon drop
No worry alert go soon
I say e go soon drop
E go soon drop
No worry alert go soon drop



Credits
Writer(s): Samuel Femi Rasheed, Samuel Silas
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link