No Koshi-Koshi

Oh-oh, ooh-oh, oh-ooh
Zabaraba (eh!)
Zabaraba rue'chie (oh-oh, ooh-oh, oh-ooh ya-eh!)
No dey change make you please me
You never do anything wey dey vex me die
No dey think say e don shele
Say nothing wey you do still dey catch my eye
If yawa dey gas, I no go leave you
If nothing dey pa, I no go leave you
If no be so we for no come this far, my babe
If you jump, I jump I no go leave you
If water pass garri, I no go leave you
If no be so we for no come this far
I been take the good times
Me I go take the bad times
Me I go take you as you dey so, babe

No time for Koshi-Koshi
Anything dem a talk e! Fashi-fashi
Me I love you as you dey so
Baby, baby, yes o!
No time for Koshi-Koshi
Anything dem a talk e! Fashi-fashi
Me I love you as you dey so
Baby, baby, yes o! (are you feeling me-feeling-feeling me)
(Feeling me-Feeling me)
(Yeah) No Koshi-Koshi, Fashi-fashi
No Koshi-Koshi, (zabaraba) Fashi-fashi oh-ooh, oh (Zabaraba)
Baby, baby, yes O!

No dey try some new fashion
No dey change your hair-style make you catch my attention
Even if say I no mention
You will always have my unspoken passion
Forget say I dey do like say, I no send
Forget say I dey do like say, I no care
I no wan follow bad-belle to dey
Koshi-Koshi, Koshi-Koshi, Koshi-Koshi, Koshi-Koshi (Zabaraba chant e!)
If you jump, I jump I no go leave you
If water pass garri, I no go leave you
I no wan follow bad-belle to dey
Koshi-Koshi, Koshi-Koshi, Koshi-Koshi, Koshi-Koshi (Zabaraba chant e!)
I been take the good times
Me I go take the bad times
Me I go take you as you dey so, babe

No time for Koshi-Koshi
Anything dem a talk e! Fashi-fashi
Me I love you as you dey so
Baby, baby, yes o!
No time for Koshi-Koshi
Anything dem a talk e! Fashi-fashi
Me I love you as you dey so
Baby, baby, yes o! (are you feeling me-feeling-feeling me)
(Feeling me-Feeling me)
(Yeah) No Koshi-Koshi, Fashi-fashi
No Koshi-Koshi, (zabaraba) Fashi-fashi oh-ooh, oh (zabaraba)
Baby, baby, yes O!
I need to know that you will always be
The same old someone that I knew
Someone that I knew
What will it take till you believe in me
The way that I believe in you
I believe in you!
No Koshi-Koshi
Anything dem a talk e! Fashi-fashi
Me I love you as you dey so
Baby-baby-baby-baby yes o!
No Koshi-Koshi
Anything dem a talk e! Fashi-fashi
Me I love you as you dey so
Baby, baby, yes o!
No koshi-koshi, fashi-fashi
No koshi-koshi, fashi-fashi oh-ooh
Baby, baby, yes O!
Oh-ooh eh!
Oh-ooh ya eh!
Oh-ooh eh!
Oh-ooh ya eh!
Oh-ooh eh!
Oh-ooh ya eh!



Credits
Writer(s): Chukwuemeka Enyinna Ndubuisi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link