Energize
Most time I don't like to talk
I got scars in my heart I don't give a fuck
I just ride on my own nobody to trust
I don try i don try nobody to love
And you know say everyday na kpos
Dem say na money to love i must make the doe
Na why me i talk say make you no dey jonze
Na for life we dey see am baba lo ni show
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Energize
Fresh boy i no like to womanize
If i like you i no like to waste time
Sweet steering wey go turn your mind
No look around na me you Dey find
Go check around na me you go see
Dey for your area and overseas
Everyday na blessing we dey seek
Its not my power shebi na jah oversee
Music wey go travel naija overseas
Hoping for my best days
Am pushin my p
Hmm hmm
Am pushin p
Same way we no know tomorrow
Vibes and insha Allah
We no pray to borrow
Na my everyday dream make i get my motto
Make i smile everyday like i win lotto
Olopa no fit to hold us
Everywhere good say my brother make you mole up
Oh wey
Everyday we go throway
Plenty money for the bank e
Carry kele carry shawty
Long nights baby no shortie
Allow me make i slip into your panties
Make e no be say i go meet myself for panti
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
As a fine boy i no like to womanize
If i like you i no like to waste time
Written and composed by
I got scars in my heart I don't give a fuck
I just ride on my own nobody to trust
I don try i don try nobody to love
And you know say everyday na kpos
Dem say na money to love i must make the doe
Na why me i talk say make you no dey jonze
Na for life we dey see am baba lo ni show
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Energize
Fresh boy i no like to womanize
If i like you i no like to waste time
Sweet steering wey go turn your mind
No look around na me you Dey find
Go check around na me you go see
Dey for your area and overseas
Everyday na blessing we dey seek
Its not my power shebi na jah oversee
Music wey go travel naija overseas
Hoping for my best days
Am pushin my p
Hmm hmm
Am pushin p
Same way we no know tomorrow
Vibes and insha Allah
We no pray to borrow
Na my everyday dream make i get my motto
Make i smile everyday like i win lotto
Olopa no fit to hold us
Everywhere good say my brother make you mole up
Oh wey
Everyday we go throway
Plenty money for the bank e
Carry kele carry shawty
Long nights baby no shortie
Allow me make i slip into your panties
Make e no be say i go meet myself for panti
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
Turn up your speaker
Make we start to energize
As a fine boy i no like to womanize
If i like you i no like to waste time
Written and composed by
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.