Kpaiko
Don't leave me hanging when you know you not coming back
I keep pushing forth baby ain't falling back
Smile on my face,Am dying for your love
Make man silent Feelings i no disturb
Live life like it's my last
Hard times e no dey last
Clear levels based on facts
My guy too dey reason am
Crazy world it breaks my heart
Shey you know problem no dey last
Everybody see dem don dey gas
Wetin concern me for who get pass
Kpaiko
Soju mi kpaiko
When i don high mo soju mi kpaiko
Laye o woti ni mo psycho
Think about the things wey dey make me psycho
I don't wanna stay no more
I just wanna be on tour
Fix my wrongs and fix my flaws
Make my energy for no lost
The last time wey i try to trust
E remain small make i join God
E be real my brother
No be small
E Cut me like sword
I feel so odd right now
Might break the law right now
I want it all right now
I need it all right now
Big body wey no big for chest
Open your mind make you no regret
Me and your daddy na im be set
No go dey wine me
Let your brain reset
Don't wanna be alone in this all
I pray you know that i need love
It's fine if you say that you lost
I'll find a way through please just trust
Close your eyes make you visualize
Open your eyes make you realize
This one na real omo no be lie
Na so we dey run am pon di vibe
Kpaiko
Soju mi kpaiko
When i don high mo soju mi kpaiko
Laye o woti ni mo psycho
Think about the things wey dey make me psycho
I keep pushing forth baby ain't falling back
Smile on my face,Am dying for your love
Make man silent Feelings i no disturb
Live life like it's my last
Hard times e no dey last
Clear levels based on facts
My guy too dey reason am
Crazy world it breaks my heart
Shey you know problem no dey last
Everybody see dem don dey gas
Wetin concern me for who get pass
Kpaiko
Soju mi kpaiko
When i don high mo soju mi kpaiko
Laye o woti ni mo psycho
Think about the things wey dey make me psycho
I don't wanna stay no more
I just wanna be on tour
Fix my wrongs and fix my flaws
Make my energy for no lost
The last time wey i try to trust
E remain small make i join God
E be real my brother
No be small
E Cut me like sword
I feel so odd right now
Might break the law right now
I want it all right now
I need it all right now
Big body wey no big for chest
Open your mind make you no regret
Me and your daddy na im be set
No go dey wine me
Let your brain reset
Don't wanna be alone in this all
I pray you know that i need love
It's fine if you say that you lost
I'll find a way through please just trust
Close your eyes make you visualize
Open your eyes make you realize
This one na real omo no be lie
Na so we dey run am pon di vibe
Kpaiko
Soju mi kpaiko
When i don high mo soju mi kpaiko
Laye o woti ni mo psycho
Think about the things wey dey make me psycho
Credits
Writer(s): Adeyemi Raheem Damilola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.