Unbeaten (feat. Li tunes & Da Great)

Wo wo wo wo!
Huh
(beaty e) spar
Energy me putting on my shit is unbeaten
Tell them bad man make them no compare
Energy me putting on my shit is unbeaten
Tell them bad man make them no compare
Do the calculation fast make my people them know
One man down ẹgbé lọ ilé wọn
If your brain no too strong don't drink on my table
Na the lifestyle so my niggas them bad
If you never know me well no dey criticize me
Course i no be that guy wey them tell you say i be
By energy mò gbóná (energy mò gbóná)
Like physically fit (physically fit)
Awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)
If you know them you know somebody
You know somebo (ah you know somebo)
Energy mò gbóná (energy mò gbóná)
Like physically fit (like physically fit)
Awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)
If you know them you know somebody you know somebo (you know somebo)
Originally physically lyrically strong
I be kingkong i be king for my lane
Má gùn iyán mi kéré no go cross my lane
Tòri èmi náà óo kéré i be baba for the game
Lyrical sango i can smoke you like weed
Am the king in my hood am the boss in my field
Naturally spiritually i be for real
Um um um call me Li tunes
Energy me putting on my shit is unbeaten
Tell them bad man make them no compare
Do the calculation fast make my people them know
One man down ẹgbé lọ ilé wọn
If your brain no too strong don't drink on my table
Na the lifestyle so my niggas them bad
If you never know me well no dey criticize me
Course i no be that guy wey them tell you say i be
By energy mò gbóná (energy mò gbóná)
Like physically fit (like physically fit)
Awọn ballers mi o kéré (awọn ballers yea yea)
If you know them you know somebody
You know somebo (eh you know somebo)
Energy mò gbóná (energy mò gbóná)
Like physically fit (like physically fit)
Awọn ballers mi o kéré (awọn ballers o)
If you know them you know somebody you know somebo (hmm)
Ààrè ààrè yeah
Don't compare me i get vibe o
Them dey compare me o no
Say me no mind them o they'mma see me mó ngbóná
Focus e
Móma dúró gìdìgbà má júyin lọ e
Awọn tó nfẹ wà kàn má gbádùn lọ
Awọn tó nwù kàn má kòsí lọ
Energy me putting on my shit is unbeaten
Tell them bad man make them no compare
Do the calculation fast make my people them know
One man down ẹgbé lọ ilé wọn
If your brain no too strong don't drink on my table
Na the lifestyle so my niggas them bad
If you never know me well no dey criticize me
Course i no be that guy wey them tell you say i be
By energy mò gbóná (energy mò gbóná)
Like physically fit (physically fit)
Awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)
If you know them you know somebody
You know somebo (ah you know somebo)
Energy mò gbóná (energy mò gbóná)
Like physically fit (like physically fit)
Awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)
If you know them you know somebody
You know somebo (you know somebo)
Authentic on the mix



Credits
Writer(s): Akeem Toheeb, Akeem Toheeb Agboola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link