Desire
Shibididaiyaiya
Furli hit the drum for me
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
And I no know why
Every time, dey craze for you
I go to wait for you
But you no dey show
And I don' dey
Wonder
Wetin you need from me
Wey go bring you
Closer to me
Abegi yarn the boy
You know I Desire you
But if you no want me
Everybody
Go dey all right oh
I desire
But everybody
Go dey, all right oh
You know
I desire you
But we go dey all right oh
Everybody
Go dey, all right oh
I just want to show you how I feel
Make you see say I no banter you
Emena Obi'm ka jalopy
I go dey, all right
You know I desire you
But if you no want me
Everybody
Go dey all right oh
I desire
But everybody
Go dey, all right oh
You know I desire you
But we go dey, all right oh
Everybody
Go dey, all right oh
Furli hit the drum for me
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
Girl, you know I desire you
And I no know why
Every time, dey craze for you
I go to wait for you
But you no dey show
And I don' dey
Wonder
Wetin you need from me
Wey go bring you
Closer to me
Abegi yarn the boy
You know I Desire you
But if you no want me
Everybody
Go dey all right oh
I desire
But everybody
Go dey, all right oh
You know
I desire you
But we go dey all right oh
Everybody
Go dey, all right oh
I just want to show you how I feel
Make you see say I no banter you
Emena Obi'm ka jalopy
I go dey, all right
You know I desire you
But if you no want me
Everybody
Go dey all right oh
I desire
But everybody
Go dey, all right oh
You know I desire you
But we go dey, all right oh
Everybody
Go dey, all right oh
Credits
Writer(s): Chiebuniem Mba
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.