Go Slow (feat. Tudo Bem) [Album Edit]

You go know
Na small thing wey dey make your river flow
You go dey do like say you dey for go slow
Movin' softly, this one na my show

Pastor tell me make I run
Say if you catch me, we go jam body, and it's not my fault
But if you go slow, you go finish me
Pastor tell me make I run
Say if you catch me, we go jam body, and it's not my fault
But if you go slow, you go finish me

I never see this thing that you're doing
It's a problem that I'm feeling
Easy dear, I'm one person
Abeg, reduce your blessing
You're the boss, no be fight
Call the shots, I go dey aright
Just be free, free with me
But if I catch you

You go know
Na small thing wey dey make your river flow
You go dey do like say you dey for go slow
Movin' softly, this one na my show
You go know
Na small thing wey dey make your river flow
You go dey do like say you dey for go slow
Movin' softly, this one na my show

Sure say you know
Bad belle people no want make we blow
Fit suck belle, e still go show
One thing I know
Is that you moving soft, soft, soft, soft, yeah
O Jo Kan Pele Fu Mi Lowo
Livin' soft life, is the motto
Doin' giveaways like a promo
Tellin' all your friends you hit the lotto
Lovin' when you give it to me low, low
Smokin' on the lala, feelin' hella mellow, Oh
Really got my eyes low, She tellin' me to go slow

Pastor tell me make I run
Say if you catch me, we go jam body, and it's not my fault
But if you go slow, you go finish me
Pastor tell me make I run
Say if you catch me, we go jam body, and it's not my fault
But if you go slow, you go finish me

Pastor tell me make I run
Say if you catch me, we go jam body, and it's not my fault
But if you go slow, you go finish me
Pastor tell me make I run
Say if you catch me, we go jam body, and it's not my fault
But if you go slow, you go finish me

If you catch me, we go jam body
But if you go slow, you go finish me



Credits
Writer(s): Chiebuniem Mba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link