Jealous

This kind loving wey you give me
no be ordinary thing so
I wanna love you
no be wetin dey your jeans o
I don dey love you since blackberry dey ping o
Yeah yeah yeah
Girl you're always on my mind
and you're the reason i dey sing so
For my song say na you be the lyrics o
No be wash and my baby no be rinse o

There's so many things that i wan tell you
So many things that i wan show you
No send what these niggas dey offer you
Yeah yeah yeah yeah
There's so many things that i wan tell you
So many things that i wan show you
No send what these niggas dey offer you
Yeah yeah yeah yeah

Oh baby I'm jealous
Of all the clothes wey dey gum your body
Oh baby I'm senseless
With the way that i'm in love with your p
And i'm
Jealous of the way mummy call you baby
And I'm
Jealous of all the clothes wey dey gum your body
Jealous

You know say
For your life i be spice o
No be beans
No be chyse o
So make dem other guys give you chance o
Normally no be lies o
For your neck i give you ice o
And no be ordinary size o eh eh eh

There's so many things that i wan tell you
So many things that i wan show you
No send what these niggas dey offer you
Yeah yeah yeah yeah
There's so many things that i wan tell you
So many things that i wan show you
No send what these niggas dey offer you
Yeah yeah yeah yeah

Oh baby I'm jealous
Of all the clothes wey dey gum your body
Oh baby I'm senseless
With the way that i'm in love with your p
And i'm
Jealous of the way mummy call you baby
And I'm
Jealous of all the clothes wey dey gum your body
Jealous



Credits
Writer(s): Isreal Christopher
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link