My Bebe

Baby baby
When you touch my bololo eh (omo i dey mad for your matter i manya)
With the way you bend for daddy eh
Omo you go born my daughter nwa
And e get wetin you do wey dey calm my body
I make up my mind, i go blow my money
If i no follow you, i no go follow nobody oh
And I don't mind if you wan use ikebe to dey wound me oh baby
Wound me on a daily, i dey game
So make another man no go dey follow you dey play (because)

You suppose to be
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon

Oh oh
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon

I no go play you like
Olembe
Olembe
Olembe
Olembe
Ole oo

Olembe
Olembe
Olembe
Olembe
Ole oh

No dey tire
No dey tire
Mmm girl your body hot na so e fire
Be my girl
Oh oh oh
Anytime you want am i go run am wire
Oh oh my baby girl odoo
You follow me dey go, even on tour
Whine your waist oh odoo
And I don't mind if you wan use ikebe to dey wound me oh baby
Wound me on a daily, i dey game
So make another man no go dey follow you dey play (because)

You suppose to be
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon

Oh oh
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon bebe
Mon

I no go play you like
Olembe
Olembe
Olembe
Olembe
Ole oo

Olembe
Olembe
Olembe
Olembe
Ole oh



Credits
Writer(s): Isreal Christopher
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link