Zazzu

Uhummm yeah yeah yeah
Uhmm
Yeah
You wan reap me ni you dey wine me ni
You dey hear zulezu e dey affect you
Freezie beatz
You dey zuzu
You hear zulezu e dey affect you
You dey zuzu
You dey hear zulezu e dey affect you
You dey zuzu
You dey hear zulezu e dey affect you
You dey zuzu
You dey hear zulezu e dey affect you
When I say zazzu you say zeh 10 over 10 label
They can't stop my moving train
Ko ri gbemi debe
Shey you wan check, you wan play me like that
Me I dun fly you go see me like kite
If you wan try
Try
You go get heart attack e yeah
You dey zuzu
You dey hear zulezu e dey affect you
You dey zuzu you dey hear zulezu e dey affect you
You dey zuzu you dey hear zulezu e affect them
You dey zuzu you dey hear zulezu e dey affect you
Wassup how far
Gather yourself
Dey form haters
It's not my fault say I know thi s things
E dun tey tey tey
Wey I dun dey run run race
Zazzu how far pick up I need one verse on top this jam make e trend
Haba
Them dey zuzu dem dey hear zulezu e dey affect them
You dey zuzu you dey hear zulezu e dey affect you
Ika lon soro ika Io understand
The only remedy to your sound



Credits
Writer(s): Festus Adebayo Olayiwola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link