BUSY BODY (feat. JE-ANNE)

R@ck$ me i want

With your busy busy body wey she wey she Carry come
With your busy busy body wey she wey she Carry come
With your busy body eh
You go soji eh
Busy body eh
You go soji eh
Busy body eh
Omo With your busy body eh
You go soji eh
Busy body eh
You go soji eh
Busy body eh

Hone for here
We are rocky for here
Badman me i dey pa here
Popo come we are open fire
She ah whine it for here
Whine it for here
Whine it for here
Rapapanpan she ah repapanpan
Money Dey pocket with rababanban
White and red benz like a Santa
Omo Issa matter ah ah
Omo Issa matter ah Issa matter ah

Injure injure me guy catastrophically
lemme be ya password be ya otp
I can be ya bad gyal show you naughty things
Precisely
Screaming like I'm loving it
I be innocent gyal fi di street wen me dey with ya dangerous gyal pon d thing.
I'd be generous give You everything
You be loving it running home everyday evening. Mmm mmm
Shawty got me partly lazy
way she roll me fucking miss it
Body bad the boy dem know it
Casanova ya one inna milli
Way she move me me cannot fit compose it
Body mesmerizing with her beauty
Body bang dey calling her mi property
Mix some blend scotch bonnet with ah honey
Amma give u free tips baby don't try to outshine me lady just vibe till The early morning
Don't pout I'm chill
Just vibe baby ee

With your busy busy body wey she wey she Carry come
With your busy busy body wey she wey she Carry come
With your busy body eh
You go soji eh
Busy body eh
You go soji eh
Busy body eh
Omo With your busy body eh
You go soji eh
Busy body eh
You go soji eh
Busy body eh

Hone for here
We are rocky for here
Badman me i dey pa here
Popo come we are open fire
She ah whine it for here
Whine it for here
Whine it for here
Rapapanpan she ah repapanpan
Money dey pocket with rababanban
White and red benz like a santa
Omo Issa matter



Credits
Writer(s): King Wobodo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link