Pepe
R@ck$ me i want
money me i want
Sometimes e go good
Sometimes e go bad
Sometimes e go be like say say you want to mad
Say you want to cry and then you want to sad
If i dey lowkey no mean say i no no my self
I no fit shout no time for the stress
Designers i dey wear the shirt
And if i wrong you see abeg no vex
Hmmm
Say my nigga wetin dey occur
If you no dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands please don't let me fall
Hmmm
Say my nigga wetin dey occur
If you know dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands mapariwo
Hmmm
Me i dey pepe Me i dey pepe
Boys they para Pressure tiwa
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Pressure tiwa Boys they para
Spend in dollar Tony montana
Omo logo make you no go dey fumble
If i tell you say e easy for this jungle
This life is a field is a battle
And i hold ma gluck
Steady on the lock
Niggas for the block
Posses by the rock
Prayers in my thought
House on the rock
Suddenly say they don't no no
If you no come
Say you no go no no
Hmmm
Say my nigga wetin dey occur
IF you no dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands please don't let me fall
hmmm
Say my nigga wetin dey occur
If you know dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands mapariwo
Hmmm
Me i dey pepe Me i dey pepe
Boys they para Pressure tiwa
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Pressure tiwa Boys they para
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Boys they para Pressure tiwa
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Pressure tiwa Boys they para
Spend in dollarTony Montana
money me i want
Sometimes e go good
Sometimes e go bad
Sometimes e go be like say say you want to mad
Say you want to cry and then you want to sad
If i dey lowkey no mean say i no no my self
I no fit shout no time for the stress
Designers i dey wear the shirt
And if i wrong you see abeg no vex
Hmmm
Say my nigga wetin dey occur
If you no dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands please don't let me fall
Hmmm
Say my nigga wetin dey occur
If you know dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands mapariwo
Hmmm
Me i dey pepe Me i dey pepe
Boys they para Pressure tiwa
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Pressure tiwa Boys they para
Spend in dollar Tony montana
Omo logo make you no go dey fumble
If i tell you say e easy for this jungle
This life is a field is a battle
And i hold ma gluck
Steady on the lock
Niggas for the block
Posses by the rock
Prayers in my thought
House on the rock
Suddenly say they don't no no
If you no come
Say you no go no no
Hmmm
Say my nigga wetin dey occur
IF you no dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands please don't let me fall
hmmm
Say my nigga wetin dey occur
If you know dey bread
Omo e go be your fault
No evidence say you try at all at all
Jah hold my hands mapariwo
Hmmm
Me i dey pepe Me i dey pepe
Boys they para Pressure tiwa
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Pressure tiwa Boys they para
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Boys they para Pressure tiwa
Spend in dollar Tony montana
Me i dey pepe Me i dey pepe
Pressure tiwa Boys they para
Spend in dollarTony Montana
Credits
Writer(s): King Wobodo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.