Armed

I'm Isakaba when I'm with my lucky charm
Odeshi got my brother and you know we armed
We go harder and you know we got the rubber band
And we pray to God to save the other man

Smaller your face no show and your shoe no shine
If it ain't for dough tell me who's gon' sign
I been fail for school didn't know cosine
But I made six figures from just one rhyme
Na we dey wetin find wetin no loss
We fit to machete who too jump
Gather everybody and I wan know who be the boss
Na wahala we dey find and na trouble we dey cause
Na we get the doings wey dey make people dey run

I'm Isakaba when I'm with my lucky charm
Odeshi got my brother and you know we armed
We go harder and you know we got the rubber band
And we pray to God to save the other man

I'm Isakaba when I'm with my lucky charm
Odeshi got my brother and you know we armed
We go harder and you know we got the rubber band
And we pray to God to save the other man

I swear I could've killed a lot
I could have killed alot
Of Niggas wey dey owe and them still go dey dey on soft
No worry I go camp them I go dey their packing lot
I swear me no dey miss target if I go take their shot
Ee get some other niggas wey been give me wahala
After all this talk I dey go give them palava
Shey for Osapa London or the house for Banana
Send me the location I go drop off Amara

I'm Isakaba when I'm with my lucky charm
Odeshi got my brother and you know we armed
We go harder and you know we got the rubber band
And we pray to God to save the other man

I'm Isakaba when I'm with my lucky charm
Odeshi got my brother and you know we armed
We go harder and you know we got the rubber band
And we pray to God to save the other man

Credits
Writer(s): Ameen Olumide Ayobami, Michael Kate
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link