Dior

He beat me like MK (Watcha)
Brutality (Brutality)
I give am like 10K
Hospitality (Hospitality)
The youth have been finding it hard to
Survive in the society (Society)
I dey where the men dey against poverty (Against poverty)

Dior Dior I no know am before before (At all at all)
Para dey come (What)
Money na the cure the cure (The cure the cure)
Clara dey call
Ogbeni hang up the call (Hang up the call)
Client dey call (What)
Ogbeni secure the call (Give me the phone)

Dior Dior I no know am before before (At all at all)
Para dey come (What)
Money na the cure the cure (The cure the cure)
Clara dey call (What)
Ogbeni hang up the call (Hang up the call)
Client dey call (What)
Ogbeni secure the call (Give me the phone)

Para Dey town man dem never chop since early morning
(Wetin you talk)
Clara don call wetin dey sup ee must be billing something
(I don die)
Money don come I dey talk and do like Vladimir Putin
(Vladimir Putin)
I came with Ella comot with Bella different company
(Whatsup)
When them come up to me and speak it's very stressful
(Whatsup)
And when the wire clear I'm acting very carefree
(You know)
Pickup my box fly on my jet straight up to France
Give me my crown wire my kpa make I dey bounce

Make I dey bounce make I dey pompous
Make dem dey frown make I dey phone calls
Wey go dey give me the Dollars and
Wey go dey give me the Pounds make I dey focus
Make I dey wear Crocs
Make I dey open different doors
For all my brothers in Lagos
Na only God fit save us
Make I dey town make I dey faaji
Make I dey give them the life of the party
Make I dey (Skrrt)
When I pull up in a Rari and Kill everybody
And give middle fingers all up to the Jury (Jury)
Only Jehovah can sue me
I'm here directing this movie (Movie)
You wouldn't judge if you knew me

Dior Dior I no know am before before (At all at all)
Para dey come (What)
Money na the cure the cure (The cure the cure)
Clara dey call
Ogbeni hang up the call (Hang up the call)
Client dey call (What)
Ogbeni secure the call (Give me the phone)

Dior Dior I no know am before before (At all at all)
Para dey come (What)
Money na the cure the cure (The cure the cure)
Clara dey call (What)
Ogbeni hang up the call (Hang up the call)
Client dey call ehn (What)
Ogbeni secure the call (Give me the phone)



Credits
Writer(s): Ameen Olumide Ayobami, Michael Kate
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link