Tunegasm

Ye yeah yeah
Pehrey,Pehrey Tunez Ah ye ye yeah yeah
Majestical
(It's Pehrey Tunez)
Sounds of Blexx

My sound giving shivers
Like the cold in the night(like the cold in the night)
Back then them no believe am
Now na me dem dey find(Na me them dey find)
When the DJ start to knack am(ye)all of them gatta viibeee
Yes,I be chasing mullar,too many things Pon mi mind

They say I don dey do too much
Kini Mon tun waka(Mo tun Waka)
Say the boy tryna live it off the music
And Bursting speakers(oh no no no)
And na me wey dey sing love songs
Yeah na me wey sing faya(faya faya)
Anything wey go sup tonight
Me I no run I no sa(me i no run oh)

When the bass kicks in drums like konga so(yeah)
When my people hear my song
Them no dey hear word(hear word)
Shout out to them jiggas wey dey show love(show love oh)
Badman gat no one but I gat God(gat God)
Shibiribi makka just dey gazalo
Hallelujah meje I dey thank God(thank God)
Your baby shaking waist for her Tiktok(Tiktok oh)
Body dey gyrate when dem hear me ohhh(oh no no)

When dem hear me oo
All af(of)them dey jooo(shade)
Whether fast or slowwww o
Oh oh ohoh oh oh
Talk about me for your junction fi ya roundabout
I see them small boys them dey run their mouth(mouth)
When my man dem pull up,issa big shut down
Oya play my tune up, make them girls run mad

They say I don dey do too much
Kini Mon tun waka(Mo tun Waka)
Say the boy tryna live it off the music
And bursting speakers(oh no no no)
And na me wey dey sing love songs
Yeah na me wey sing faya(faya faya)
Anything wey go sup tonight,me I no run I no sa(me i no run oh)

When the bass kicks in drums like konga so(yeah)
When my people hear my song
Them no dey hear word
Shout out to them jiggas wey dey show me love
Badman gat no one but I gat God(oh we oh)
Shibiribi makka just dey gazalo
Hallelujah meje I dey thank God(meje I dey thank God)
Your baby shaking waist for her tiktok(for her Tiktok)
Body dey gyrate when dem hear me ohhh(eh eh, gege)

Oya balance it for me,Oya Oya balance it for me
Oya oya balance it for me(Pehrey Pehrey ye e ye ahah)
Say make you dey balance it for me(Pehrey Tunez ahna)
When you hear me talking about sh*t
Aje,this vibe(yeah yeah yeah yeah)
Pehrey Tunez you got me mad
Ok,omoh
(Majestical)



Credits
Writer(s): Durotoye Adeleye Praise
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link