Ghetto Boy Prayer

Peperi peperi peperi pepe
(Peperi peperi peperi pepe)Ye ah
Pehrey Tunez ah ye ah

Ring ring,can't tell who's calling
Got so many things I dey reason
Pressure for my head fu-k e plenty
Pick up my Tele call my padii
Men dey pray make my ship sink
Got a bad man dey think things
You no go believe me
If I start to dey tell you my own sh-t

Prayers for my friends and my enemies too
As dem waka oh Lord,watch their moves
Shout-out to the ones wey dey rock my tune
Party wan start DJ knack my groove(iyoo)

Down on my knees,mo den Bebe
No let them show me pepper
Talking bout my foes and my brethen
Many men don talk,me no send them
So,I call on Jesu Jesu
Gba meta mo de gbeku gbeku
Pehrey Tunez on a different gbedu
Gat frenemies around my table

Baba jowo ma sho mi
Back then themma ignore me
Now same people them mah keep calling
Me no get power for bad energy sha
Bad vibe sare bota
If e no be money sare bota
Yeah,you know manna gangster
I no be your gee no tell me "awfa"

Prayers for my friends and my enemies too
As dem waka oh Lord,watch their moves
Shout-out to the ones wey dey rock my tune
Party wan start DJ knack my groove

Down on my knees,mo den Bebe
No let them show me pepper
Talking bout my foes and my brethen
Many men don talk,me no send them
So,I call on Jesu Jesu
Gba meta mo de gbeku gbeku
Pehrey Tunez on a different gbedu
Gat frenemies around my table

Prayers for my friends and my enemies too



Credits
Writer(s): Durotoye Adeleye Praise
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link