Febuary 7

It was 2002 when it got to 9months
February 7th early morning when they heard a baby's voice
It was me first time when I came into this world
My mama burst cry because it was really tough
She just lost her two pikin oh before she born this boy
Nah typhoid take one and fire before them born this boi
Let me tell you Incase you don't really know me

Opposite civil center nah there way God bring me

For rumuigbo junction garden city
Mbaise boy way Dem born for this city ehh
Then my people start shallaya
Dey knew a king was born to come give them joy
Despite say rubbers no been they
Even at that say my people still jubilate

I say story story
Story story ehh
I go dey give God glory
Cause I dey alive today
I say story story
Is ah story story ehh ehh
Make we dey give God glory
Cause we dey alive today

Dem no believe cause I dey run so fast

Nah so Dem say my own matter done cast

Jesus pikin I just dey jump am pass

Some say nah jazz some say nah celestial

I no dey send I just dey slam Dem jam

Gbagbou pickin I done dey go global

Dem no believe cause I dey run so fast

Nah why Dem say my own matter done cast

I dey holy holy holy
Despite say me I hold kpoli kpoli on a Lowkey
Tell them say me I dey holy holy holy
But I just won take my molly
And I just one smoke my kpoli but I swr me I dey holy

And is my birthday you can see it is my birthday
And is my birthday you can feel it is my birthday
And am so happy because today is my birthday
My birthday



Credits
Writer(s): Big Rex
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link