Feel Alright (feat. F.G)

Look into my eyes you will see I'm blessed
Taking all this drags to ease off some stress
If e no be carnal
Cause i be dabagna na e make e no totori me for here
Kuchiri for them dem think say na chaise
Na rumigbo we from we no fit carry last
And if you never know now
Then take my ibo now
Before I start to colomby you for here
Oya light ohh
Kassala oh
Let's smoke and feel alright
Pass me ibo oh
Kasalava oh
Make I smoke and feel alright
Light me oh
Kasala oh
Let's smoke and feel alright
Pass me ibo oh
Kasalava oh
I wan smoke and feel alright
No be small thing wey been sub for town
Na long story I go cut am short
E get how things been dey for this side
Na ounce one bro carry own come my side
E get one day I come from school
No be small thing wey them dey me about my guy
My guy don go there where people smoke
Oboi no be small thing he see dem roll ibo
He think say na normal ibo wey been dey for there
Him no know say dem mix am Gaza na there he peff
2 seconds him head don start to shake
Dem need to give am water make him drink no be play
Omo people don dey dey dey cry for this down
But in case i no wan talk too much for this place
Hey bros how e be
Roll me my ibo
Make I fit dey blow for air
Dey blow all this trees dey go (forget)
Oya light ohh
Kassala oh
Let's smoke and feel alright
Pass me ibo oh
Kasalava oh
Make I smoke and feel alright
Light me oh
Kasala oh
Let's smoke and feel alright
Pass me ibo oh
Kasalava oh
I wan smoke and feel alright
Oya Oya Oya Oya
Oya light ohh
Kassala oh
Let's smoke and feel alright
Pass me ibo oh
Kasalava oh
Make I smoke and feel alright
Light me oh
Kasala oh
Let's smoke and feel alright
Pass me ibo oh
Kasalava oh
I wan smoke and feel alright
I wan smoke and feel alright
I wan smoke and feel alright
I just wan dey feel alright
I wan smoke and feel alright



Credits
Writer(s): Big Rex, Fg
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link