Story
E get this fine lady oh
She don too see crazy oh
She loose her family by thirteen
Her name na Omoni oh
She dey try to make money oh
She wan loose hope cos something is missing
Babe! I dey see your struggles oh
And the many troubles oh
No go dey here everyday
God go guide you every way
(interlude)
Story Story Oh Story
Ola eyes don dirty
From all the things wey E dey find
Apply for work, dem no give am
And E look for love
But E nor see am oh
And E wan give up cos something is missing
Bros! No tell me say you no know
This God wey love you so
No go ever lead you astray
Him go guide you every way
(Interlude)
Story
Story
Story
Him go guide you every way
No sorrow
Go big pass you
Him go guide you every way
God grace go follow you
This kind grace dey gum body
You no fit to tell it all
This kind grace na for you
Amazing grace na for you
She don too see crazy oh
She loose her family by thirteen
Her name na Omoni oh
She dey try to make money oh
She wan loose hope cos something is missing
Babe! I dey see your struggles oh
And the many troubles oh
No go dey here everyday
God go guide you every way
(interlude)
Story Story Oh Story
Ola eyes don dirty
From all the things wey E dey find
Apply for work, dem no give am
And E look for love
But E nor see am oh
And E wan give up cos something is missing
Bros! No tell me say you no know
This God wey love you so
No go ever lead you astray
Him go guide you every way
(Interlude)
Story
Story
Story
Him go guide you every way
No sorrow
Go big pass you
Him go guide you every way
God grace go follow you
This kind grace dey gum body
You no fit to tell it all
This kind grace na for you
Amazing grace na for you
Credits
Writer(s): Vincent Onoja
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.