Follow

Many times we pray
Many times we cry
Many times we dey vex when we no get reply
See these things you feel
My brother I know it's real
But make you take am easy
Cos this thing fit be him will, So

If God say yes, yes na yes
If Him say no, make you no vex
This God wey call you sabi pass you
Make you try make you follow am dey go
Follow am dey go
Follow am dey go
Make you trust God make you follow am dey go
Follow am dey go
Go! Go! Go!
Make you trust God make you follow am dey go

To him who would believe
Greater things he'd see
There is nothing in this world
Wey you no fit beat
Better things dey come
He go lead you on
I know him wey bring you here
No go let you down, so

If God say yes, yes na yes
If Him say no, make you no vex
This God wey call you sabi pass you
Make you try make you follow am dey go
Follow am dey go
Follow am dey go
Make you trust God make you follow am dey go
Follow am dey go
Go! Go! Go!
Make you trust God make you follow am dey go

You're down on your knees
You don pray tire
You no know if God Dey there
Brother please
Trust God and you'll see
That he will lead you where to go
When God is all you have
He is all you need

If God say yes, yes na yes
If Him say no, make you no vex
This God wey call you sabi pass you
Make you try make you follow am dey go

If God say yes, yes na yes
If Him say no, abegi no vex
This God wey call you sabi pass you
Make you try make you follow am dey go
Make you try make you follow am dey go
Make you try make you follow am dey go

Brother abeg
Make you know
As you dey trust God Oh
All the things wey you pray for
Soon he go answer

Brother abeg
Make you know
As you dey trust God Oh
All the things wey you pray for
Soon he go answer

Brother abeg
Make you know
As you dey trust God Oh
All the things wey you pray for
Soon he go answer



Credits
Writer(s): Vincent Onoja
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link