God Dey

So many times way man don sick
No money for medicine
Agbo la ma n mu
So many times tebi pami lale
When I wake for morning
Gaari ma tun mu
Shaybe mommy say kinlo kawe
But when I reason am
Who go support me
Even when I struggle to kawe tan
Many graduates Dey Dey sell chin chin

But me I know God Dey
Na money never Dey eh eh
And the money go Dey eh eh
When nobody been Dey eh eh
Shaybe baba God Dey(uye sho get)
Ototo La waye my brother Dey ur Dey eh eh
And I go Dey my Dey eh eh
I believe I won't fail eh eh
Gbogbo wa La ma gbera oo
if we no lazy

Tell them make them check me For their IG
Be like nobody way know me
Aya mi nja o
Nobody send me and my daddy
Eni ni ama lo Lani de ba
No be say we Dey rush
But u know to ba peju
Awon aye ma bumi
Owo to po ti koni tan
Me wan pull up inna convoy
With my friends and hommies
So as I wake for morning
me I talk to the Lord
Many different pains
Way man gats to endure
Brother gbagbelebu
Kode gbadura
Boshe n gbawe kode ma mura
I understand I have to face my fears
On my own o
Emi de Mo waun ti ma je
On a low oh (oh low oh)

But me I know God Dey
Na money never Dey eh eh
And the money go Dey eh eh
When nobody been Dey eh eh
Shaybe baba God Dey(uye sho get)
Ototo La waye my brother Dey ur Dey eh eh
And I go Dey my Dey eh eh
I believe I won't fail eh eh
Gbogbo wa La ma gbera oo
if we no lazy



Credits
Writer(s): Abass Olamilekan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link