Pay Day (feat. Kleson Kvsh)

This life no be by who know book
Na by who know you
That's why I Dey pray make them know me too
Nobody loves a broke nig***
That's why I Dey hustle to get raba
And I Dey hustle hustle everyday
Wipe kowo wole
Emi gan fe jaye ni Marley
And I Dey work make my hustle pay
Shaybe omo to ba sise loma jegbadun
Dulling one lo ma jegbarun
And I Dey hustle hustle say make I gbadun
Why you hating on me hope say you gbadun
I wan Dey feeling monster like am 2kinging
DANGOTE show when my phone ringing
OTEDOLA sef go wan ping me
Alaye hope you Dey feeling me

Cus my way no be your way
Oga ade no block my way
You better go Dey your Dey eh
Cus have been hustling for the pay day
And I pray I get the pay day soon
Cus my way no be your way
Oga ade no block my way
You better go Dey your Dey eh
Cus have been hustling for the pay day
And I pray I get the pay day soon

Some want make you blow but make you no blow pass them o
Make you ball full time but with no casket o
Make you get light but with low current o
Make you connect but make you no collect o
So we Dey pray we Dey hustle
Kara Benz Kara musle
Stay woke or you stay broke o
Padi mi ji koma sun
Omo to sise lo ma jegbadun
Shaybe eyi to sun le lo ma jegbarun
Loooma jefoorun

Cus my way no be your way
Oga ade no block my way
You better go Dey your Dey eh
Cus have been hustling for the pay day
And I pray I get the pay day soon
Cus my way no be your way
Oga ade no block my way
You better go Dey your Dey eh
Cus have been hustling for the pay day
And I pray I get the pay day soon
Cus my way no be your way
Oga ade no block my way
You better go Dey your Dey eh
Cus have been hustling for the pay day
And I pray I get the pay day soon
Shaybe omo to ba sise loma jegbadun
Dulling one lo ma jegbarun
And I Dey hustle hustle say make I gbadun
Why you hating on me hope say you gbadun
So we Dey pray we Dey hustle
Kara Benz Kara musle
Stay woke or you stay broke o
Padi mi ji koma sun



Credits
Writer(s): Abass Olamilekan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link