No Loose Guard
Ahn Ahn O Eh Eh Ah Eh
Ibi Tin Ma Ti Shorire Oluwa Mumi
Debeh N Shorire O
Dey Call Me Zemy Yay
Ibi Tin Ma Ti Shorire Oluwa Mumi Debeh N Shorire O
Uh Uh Omi Mekkah Re O
I Give My Mama One Thousand Thats All I Can Do (Its All I Can Do)
Chukwuemeka Go Come Give En Mama Bundle (Mama Bundle)
Money For Fuel No Dey So Me Dey Turn On Candle (Turn On Candle)
I Pray To God Majeh Kin Dabi Omi Adagun
Omi Adagun Na Water Wey Dey
For One Place Tikoni Shon
Omi Adagun Na Water Wey Dey For One Place Wey Dirty Gan
Omi Adagun Na Water Wey Dey For One Place Wey No Fit Move
Omi Adagun Na Water Wey Dey For One Place Wey No Dey Pure
If Anybody Shenk You My Brother
Life No End Brother
Learn Your Lesson Oga
No Go Loose Guard O Brother
Nobody Wey No Get Ota
Wetin No Get Enemy Na Water
I No Know Say Adura Ma Ngba
Lot Of Shenking Bobo Ko Matter
Won Bumi Wipe I No Get Rabah See
Your Bushy Hair Shey You No Get Barber
Won Gun Venza Emi N Gun Okada
When I Wan Start G Wagon Cha Cha
Eh Eh Eh
I No Loose Guard
I Buckle Up My Show And I Standard
Wetin Go Good No Go Turn Bad Now Zemy Dey For Punch And Vanguard Huh

Omi Adagun Na Water Wey Dey For One Place Tikoni Shon

I Was Told To Stand Up From
Where I Was Sitting
Won Awon Feh Joko O
I Stood Up And Told Them Dont Throw
Stone In A Glass House Won Awon Le Joko O
Won Nipe Kin Gbale Baba Mi Loh
It wasnt My Fault
Then Do Their Worst
When Then See Say I No Die Then Say Ori Mayoh
Zemy No Foh Won Ropori Mafoh
Gbogbo Ntewi Pata Ma Ni Oluwa Gboh
Gbogbo Aja Koh Loleri Ko Ma Gbo
Where Pikin Dey Go No Far
Ibi Ta O Loh Tonmu Waya Lo Fa O
Eh Eh Eh
I No Loose Guard
I Buckle Up My Shoe And I standard
Wetin Go Good No Go Turn Bad
Now Zemy Dey For Punch And Vanguard Huh

Ahn Ahn Eh Eh Oh Eh Eh O Eh Eh Oh
I No Wish Them Bad Eh Eh
Why Then Wan Cun Do Gbege O
Polyanna Mi ShiZzy Bankz Mi Yay They Call Me Zemy Eh
Fdy On That Beat Baba Mio O Shey O

Credits
Writer(s): Raheem Zemzem Damilola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.