Corner Stone
Annananananaine
In Now Is Zemy Eh
Omi Mekkah Re O
Pikin Wey Then Killy Wey No Die
Abeg Leave Am Make E Dance Eh
Ogun Ile Papoh Mohtita Awua
I Won The Battle Against Ogbanje
Pikin Wey Then Talk Say E No Go Blow O E Don Dey For Town
Pikin Wey Then Talk Say E No Go Show O E Don Dey Run Town
Ama Superstar
Ama CornerStone
Wey The Builder Reject
Aye Labaye Aye Gbogbon Gan
Shora Aye Ma Le
Ama Superstar
Ama CornerStone
Wey The Builder Reject
Aye Labaye Aye Gbogbon Gan
Shora Aye Ma Le
They Attempt To Killy Me Me I No Die
Katapot Arrow Bullet Passing Me By
Spiritual Attack Get Power O
E Dey Travel Anywhere With No Visa O
I Look Front I Look Back I No See Person O
Only God Nobody I Learn My Lesson
Won Gbogun Won Diteh Won Feh Kin Shehsin
Na Oluwa Cover Me No Be Person
I Hustle Like There Is No Tomorrow
Things Get Bitter E Add Sorrow
There Is No Money I Had To Borrow
Iya Nikan Ma Lalabaro
I Work I Tire
Man Cun Dey Suffer Like Danfo Tire
Enemies Carry Rumour Like Town Crier
Back Fire Then Dey Catchy Fire Oh Uh Yeh
Pikin Wey Then Killy Wey No Die
Abeg Leave Am Make E Dance Eh
Ogun Ile Papoh Mohtita Awuah
I Won The Battle Against Ogbanje
Pikin Wey Then Talk Say E No Go Blow O E Don Dey For Town
Pikin Wey Then Talk Say E No Go Show O E Don Dey Run Town
Ama Superstar Ama Corner Stone Wey The Builder Reject
Aye Labaye Aye Gbogbon Gan Shora Aye Ma Le
Ama Superstar Ama Corner Stone Wey The Builder Reject
Aye Labaye Aye Gbogbon Gan
Shora Aye Ma Le
Sheybi Na You Open Way For Mose For Water
You Shut Down Pharaoh For Inside The Water
Face To Face Better Than 100 Letter
Cover Me Fully I No Wan Die For The Matter
Coz Many Don Die And Many Don Waste
Many Run Down And Many Run Craze
Many Don Fall Omo Wey Run The Race
Many Don Jazz Say Then No Want Delay
Orire Na Must O And I Aint From The Porch Though
I Don Suffer Oju Tiri Kin To Le Ma Voice O
Owo Ni Mofeni Alubarika Plenty
Kin Ma Shey Kuni Kekere Baba Shower Your Blessing
E Don Dey Sweet For Me Make E No Bitter Again
Save Me From People Wey Dey Feed Pikin With Cane
Distance Me From Any Friend Wey En Mind No Plain
Small Work Big Money That Is All I Pray

Hun Aye Male
Hun Hun Aye Male
Ah Ah Ah O Le
Believe Me Aye Le
Na Me Be Zemy Omo Idan Poh Aje
Omo Toh Shishe Eje Ko Reere Aje Aye Ma Le

Credits
Writer(s): Raheem Zemzem Damilola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.