PAIN (feat. Bozliwin)
Won lemi titi
Buh won bami
Shugbon ejomiko
Oluwa loke malon shomi
Done many shit God am sorry
But if i no get money
Kini mofe sofun mummy
Bombing every night we no dey tire
Omo romi japa
Mio fe rogun sapa
Either you go home
Or you go hard
If you no get money
Even your paddi go count you out
Because na your turn you think say me i no dey try
I will never giveup steadily i roll my dice
Alot of heart break Alot I sacrifice
But one day go come wey my sun go dey shine
No matter how e be Stay addicted to the game
Mio fe toro je Na why i keep running my race
Sheyb oni lari U no knw watin u go gain
As a hustler Me i no come here dey play
The sacrifice i made And the pain wey i face
The journey don dey tay Why my grace dey delay
Baba gbo adura
Ojon lo i dey tire

Have been through the worst so my bro me I can't stop
Many things I can't talk i feel like am abandoned
I no dey bother about tomorrow woss na God get am
Money dey 9ja and na government dey pocket
Pour man pikin dey suffer to see daily bread collect
Para full body or make i tear you one for neck
Ojojumo ni mon jagun
Mo calcu
Mo daju
Tori kose ni mape ti motor me balo taku
No dey waste your time na who make am dem go celebrate
If your circle no dey help you boya koya tete navigate
Aboro lanso fun omo luwabi to ba de nu eh adi 1
Ole di 2 ole di 3 my bro oro yen ledi 31
As i dey cry my cry Hope you dey cry yours too
No be watin dey street them dey teach for school
If them give you update for here na you go buy your tools
No allow who don make am enter your DM dey preach for you

Ojonlo i dey tire

Credits
Writer(s): Tioluwani Olamide
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.