Family

Aje moma gbera ton
Moma gbera ton
My enemies go fall
enemies go fall
Dem no fit stop the boy
Dem no fit stop the boy
Say one day e go rch my turn
say one day say my time go come

Which kind life be this
I hustle everyday no sleep
Family dem dey wait for me
And I know e sure for me
Nisin motigbera tun o
Dem won dey near the boy
But those days them dey mock the boy
Dem no know say na turn by turn

Karaye mapa kadarada
Me I no won fall down
Oluwa na my father
Na why me I stand proper
Life is portable
Kogbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life

Because I no show you love
You dey pray for my down fall
Padi melo mofeso
Say me sef I dey find love

Brother if you bill me 2k
And she bill me 2k
I give everybody
Kini mofe fun ile o

Make giver no go turn begger
Komo alasho malo wo akisa

Me self am a hustler
Steady grinding with the formula
Wo IG sharp sharp bombing
Copy and paste format lowkey
Cus I won cashout big for my family
Make money o make I flex baby
See For those wey dey hate on me
Oju mari oh you go see something

Karaye mapa kadarada
Me I no won fall down
Oluwa na my father
Na why me I stand proper
Life is portable
Kode gbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life

Sheybe back then.them no know me
Shugbon nisin them dey call me
Because I get money
Sheybe tele tori titi we dey treck it
From alaba to iyana ishashi
Shoutout to those wey motivate me
Awon fans me pelu awon ololufe mi
And to those wey dey hate me
Back to sender.No surrender.because me I gallant

Karaye mapa kadarada
Me I no won fall down
Oluwa na my father
Na why me I stand proper
Life is portable
Kogbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life

Life is portable
Kogbagidi oh
Won wa mi
Won wa mi ri o
Won lemi
Won le bami o
Now God don change my life

Kizzy mapamina!!!



Credits
Writer(s): Tioluwani Olamide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link