Gemini

Far
They told me
Owegi ebe nji azu eje
But I keep low key
I doam jeje

You no go like know the previous things
You no go like see Wetin eye don see
You no go want meet sapa and to soak garri
But you go like to chill in the Ferrari

I no want anything wey go bother me
I pray for myself only me say amen
The stress is already much u know what I mean
Em come be like 2 shot fit quench this suffering

The hate you give is what you will get
Nobody love you until you start getting paid
Thinking out of the box I don Dey get headache
But balling believing oluwa ti fe

I Go sober
Cause I need something to take me go further
I don sing i don rap I don be dancer
And I never still hear my name for media

Hmm hm hm hmm

Poti wife and Jo
If money go Dey
I swear I go do
No be fine boy
Is the pocket good?
Get bullion van
Omo no be taboo

They told me
Owegi ebe nji azu eje
But I keep low key
I doam jeje

You no go like know the previous things
You no go like see Wetin eye don see
You no go want meet sapa and to soak garri
But you go like to chill in the Ferrari

Suffer suffer but now is so far so good
I want to make it was a secret but I'm telling the truth
I'm ready to beat or bite more than I can chew
I need a real tat on my skin not a casque
Money was scarce then like we were having issues
I gat a lot of friends then real ones are few
Rub there cream wear there cloth spray there perfume
Payback send your account number make I pay in full

Make a hell of money you need to pass through hell
If you ready to pass I might just pass the L
Keep the shit to yourself nobody you gon tell
Don't bark just bite and nothing to regret

Burj Khalifa elevator man I'm heading to top
Nike shoe,ice watch and a Gucci shot
Drip too hard cos the wave is like of the shore
They wanna knock me down but not really sure

I nearly give up then but it was the end
They are on my nerve then now on my DM
I can't believe man I can't pretend
What goes around comes around like your girlfriend

They told me
Owegi ebe nji azu eje
But I keep low key
I doam jeje

You no go like know the previous things
You no go like see Wetin eye don see
You no go want meet sapa and to soak garri
But you go like to chill in the Ferrari

Credo mix



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link