Motivation
Far
Yea
Chill
They call me Nwa onye akara Cos mama Dey sell akara
Family no get joy Everyday papa Dey para
I will leave this house for you oh
Nothing Dey on order
I have to secure the cert If I want to go further
No money for the school self
Situation is getting harder
Sometimes I Dey ask myself Which way to go
I have to go left Cos nothing is right anymore
We Dey chop 001 I no mean Davido
Opportunity come but ones But I have seen non
Looks are deceiving Bro you have to see my look
From a bird eye veiw You go know sey sapa no good
I'm telling you the truth So em fit set me free
Make you Dey tip toe Cos the street is military
I no fit give up now My seconds is remaining three
The blessing done reach
Em don white without bleach
Help me count down make I find lighter
Light this tree
Chill
Things no balance for your family
No mean sey em no go balance for you
Is just life
You get your say
And you no come this life to suffer
You gat hustle
You gats push yourself reach where you wan Dey
Dem no swear for you
You no fit catch unnecessary witch
Your village people no get power reach you at all
The struggle na just life
The story too long Where I wan start
I be peace maker I no want war start
Everywhere don good Don't know the worse part
This no be mess But I'm telling you the fact
You need to pass exams Make you no give family BP
Trek to school joor Who wan give you TP
Government school all through Private is expeee
Get ready to fight back No time for petty
Go neighbor house watch TV cos we no get
And talk about the film pass people wey get
I have to stay humble cos my people no get
This jam I Dey flog you so
Shey you Dey get
Okirika all through No money for boutique
Flog you till deaf and dump You don't have to think
Everybody just lean You don't have to be thick
Panelbeat you If you you don't know how to greet
Oko but the matter
Now you know where I'm coming from
You know where I'm coming from
But don't know where I'm going too
You know my last move
Don't know my next move
If you follow as dem talk Na dem go still yab you
Garri with sugar Lucky day we add groundnut
The sky is not my limit I go pass astronaut
My album one day Go pass astroworld
Grateful for the changes and I Dey thank god

Nothing bad fit change your family life
Credo mix

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.