Help (Show Me)

Eh, won tun ti de
Awon elenu ma ri ma so
Nkan to ba wun won ni ko so
Won sha le help
Yeah Dah Sauce
Ceo Garbaccin
You know how we do this thing na
Oya now

Too many sleepless nights
Omo iya mi, I can't even sleep anymore
Cus say, me I wanna get the check
Yeah put the haters on check
How I dey get the check
Yeah make dem dey check
How e be, how e be, how e be
See things never set
Me I gats to talk to my head
Say make e carry me
Ko gbemi de be
Tell me who go help me, nobody
Out here wey we dey see help no dey come
Even if help go come
You gats to help yourself before you see help
See me I just dey do my thing
Me I just dey follow the flow
And I dey pray
Make Oluwa help me o

Another day another story (story)
Another thing wey go bother me (bother me)
Me I really need help o (help o)
Is there anybody to help o (anybody)
Another day another story (story)
Another thing wey go bother me (bother me)
Me I really need help o (help o)
Is there anybody to help o (show me)

E dey bother me, e dey bother me
If I think am say one day I go collect grammy
Imagination fe pa mi
Won sope colo ni
Koyemi, koyemi
kilotunso, kilotunwi
Kilotunso, kilotunwi
Ariwo leleyi full packaging (packaging), wanke ni wanche
CEO Garbaccin, set awon eleyi Timberlake, Timberlake
Action film lori page
Mo de act lori page
Mo Forbe lori list
CEO magazine o sha mo
Fucking full branding, branding eh
OG before IG
Ki lo to ju sinu pocket to wa ninu jeans

Another day another story (story)
Another thing wey go bother me (bother me)
Me I really need help o (help o)
Is there anybody to help o (anybody)
Another day another story (story)
Another thing wey go bother me (bother me)
Me I really need help o (help o)
Is there anybody to help o (show me)
Show me
Show me
Show
Show
Show me



Credits
Writer(s): Emmanuel James
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link