Bless Me
In Matthew seven seven
You said ask, and it will be given to you
Seek, and you will find
Knock, and it will be opened to you
I pray for grace and mercy
The world we live in no easy
I don't know where or what else to do
Made me run to you
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me,bless me)
Mummy don dey wait ye (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ah, ah, ah, ah)
Oluwa bless me ye (ye)
Daddy don dey wait ye (ey, ey)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you shower me o
Another man dead on the road
Wetin him find go?
He left home to feed home (feed home)
Make dem no send my body home
Na money me I wan send home (send home)
I wan get money from my youth
Even when there's no strength left in my bones (left in my bones)
I dey ask for your help o
I can't do it all by myself o (myself o)
Make you come and do
Make you come do
What no man can do
Alpha and Omega
I believe in your miracles
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ey ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Mummy don dey wait ey (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ah, ah, ah, ah)
Oluwa bless me ye (ye)
Daddy don dey wait ey (ey, ey)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you shower me o
I know you can free me
From all this shackles and bondages called poverty
Ogechi ka nma
Me I don dey wait o
From my childhood days o
Now I don grow beards o
As a street boy I know nobody holy o
Nobody owe me o
I follow any way all for the money o
Money is the root of all evil
Without am I no go get level
Me I never want to bow to the devil
You can do what no man can do
Me I believe in your miracles
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Mummy don dey wait ye (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ah, ah, ah, ah)
Oluwa bless me ye (ye)
Daddy don dey wait ye (ey, ey)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you shower me o
I know no time
Me I Dey wait for God time
Dah Sauce
You said ask, and it will be given to you
Seek, and you will find
Knock, and it will be opened to you
I pray for grace and mercy
The world we live in no easy
I don't know where or what else to do
Made me run to you
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me,bless me)
Mummy don dey wait ye (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ah, ah, ah, ah)
Oluwa bless me ye (ye)
Daddy don dey wait ye (ey, ey)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you shower me o
Another man dead on the road
Wetin him find go?
He left home to feed home (feed home)
Make dem no send my body home
Na money me I wan send home (send home)
I wan get money from my youth
Even when there's no strength left in my bones (left in my bones)
I dey ask for your help o
I can't do it all by myself o (myself o)
Make you come and do
Make you come do
What no man can do
Alpha and Omega
I believe in your miracles
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ey ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Mummy don dey wait ey (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ah, ah, ah, ah)
Oluwa bless me ye (ye)
Daddy don dey wait ey (ey, ey)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you shower me o
I know you can free me
From all this shackles and bondages called poverty
Ogechi ka nma
Me I don dey wait o
From my childhood days o
Now I don grow beards o
As a street boy I know nobody holy o
Nobody owe me o
I follow any way all for the money o
Money is the root of all evil
Without am I no go get level
Me I never want to bow to the devil
You can do what no man can do
Me I believe in your miracles
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Mummy don dey wait ye (ey, ey)
Oluwa bless me ye (bless me, bless me)
Me I want to make am (ah, ah, ah, ah)
Oluwa bless me ye (ye)
Daddy don dey wait ye (ey, ey)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you bless me, bless me, bless me
Make you shower me with your mercies (ah, ah)
Make you shower me o
I know no time
Me I Dey wait for God time
Dah Sauce
Credits
Writer(s): Emmanuel James
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.