Lazarus
Ya ya ya yaaaa
Dicekid
See,saw
See,saw
Hunny
Ai the way you move mhen im feeling funny
Tell me wah me do gurl im sorry
This thing wey you do me not funny
If na you dem do shey you go like am
Hunny
This your body moves be like python
As i looku you then i sight am
As i looku 2x then i like am
Hmmmm
Oya confess me
Mother confessor
This thing wey you do me girl no pity o
I for like to leave but i no fit o
This your body moves e dey kill man
Lazarus you dey bring man back to life
My belly dancer
Her eleganza
San da na ganta
Hmm put it in i for like to put it in ah
Hmm push it it i go start withi finger
This thing wey dey my mind too dey ginger
Singer,we no mind to be your jonny sinns ah
No be me na wetin you carry o
We go born pikin cos i no fit marry you
Hmmmmmm
Hold am there
Hunny
This your body moves be like python
As i looku you then i sight am
As i looku 2x then i like am
Hmmmm
Oya confess me
Mother confessor
This thing wey you do me girl no pity o
I for like to leave but i no fit o
This your body moves e dey kill man
Lazarus you dey bring man back to life
My belly dancer
Her eleganza
San da na ganta
I for like to leave but i no fit o
This your body moves e dey kill man
Lazarus you dey bring man back to life
My belly dancer
Her eleganza
San da na ganta
Dicekid
See,saw
See,saw
Hunny
Ai the way you move mhen im feeling funny
Tell me wah me do gurl im sorry
This thing wey you do me not funny
If na you dem do shey you go like am
Hunny
This your body moves be like python
As i looku you then i sight am
As i looku 2x then i like am
Hmmmm
Oya confess me
Mother confessor
This thing wey you do me girl no pity o
I for like to leave but i no fit o
This your body moves e dey kill man
Lazarus you dey bring man back to life
My belly dancer
Her eleganza
San da na ganta
Hmm put it in i for like to put it in ah
Hmm push it it i go start withi finger
This thing wey dey my mind too dey ginger
Singer,we no mind to be your jonny sinns ah
No be me na wetin you carry o
We go born pikin cos i no fit marry you
Hmmmmmm
Hold am there
Hunny
This your body moves be like python
As i looku you then i sight am
As i looku 2x then i like am
Hmmmm
Oya confess me
Mother confessor
This thing wey you do me girl no pity o
I for like to leave but i no fit o
This your body moves e dey kill man
Lazarus you dey bring man back to life
My belly dancer
Her eleganza
San da na ganta
I for like to leave but i no fit o
This your body moves e dey kill man
Lazarus you dey bring man back to life
My belly dancer
Her eleganza
San da na ganta
Credits
Writer(s): Gotip Victor Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.