grind, time no dey

Kaluku Kaluku Kaluku se ti re
Eruku Eruku awon temi niyen
Me nu mo see no Dey talk anyhow
So you no go see anyhow
Shori eko wey we Dey so
Your eye go see many things
Suru logba

Just Grind Time no Dey
Run the money up time no Dey
Shey you no go like buy motor
Shey you no go like chop life like dangote
Grind Time no Dey

For this Lagos if you no get dough
Walahi you go hear
Shori aye wey I come so
Fa so la ti do
Lemi ma fi pawo yeah
As a young man I Dey thank God
My problem no be kpa
And if you wan be big man
Owo e lo wa
You grind and hustle o
They say no food for a lazy man
But wetin we go do when we go school but no work
Baba see me dey hustle o and e bless me o
So what you hating for

Just Grind Time no Dey
Run the money up time no Dey
Shey you no go like buy motor
Shey you no go like chop life like dangote
Grind Time no Dey
Run the money up time no Dey
Shey you no go like buy motor
Shey you no go like chop life like dangote
Grind Time no Dey
Run the money up time no Dey
Shey you no go like buy motor
Shey you no go like chop life like dangote
Grind Time no Dey
Run the money up time no Dey
Shey you no go like buy motor
Shey you no go like chop life like dangote

Credits
Writer(s): Awoyemi Victor Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link