money come, money go

Many many things dey way worry me for my mind
I no know say people wey you do for fit to chop your eyes
Somebody talk to me come hear me out
I need some advice
Don't tell me sorry I don't need your pity
I'll be alright yeah

Money come money go
That's a fact
Boshen gbewa lon she gbelo oh
If e sup no go splurge
Because nothing last forever
Money come money go
That's a fact
Boshen gbewa lon she gbelo oh
If e sup no go splurge
Because nothing last forever

Love who go love you
Help who go help you
Say money na weapon
And na him go save you
From your enemies
Better believe me
Swear dem no go tell you aje eh
Aye le but dey no fit nack my girl
But dey no fit break padlock
Emi re miofo mogaratan
Even though I'm going through

Many many things dey way worry me for my mind
I no know say people wey you do for fit to chop your eyes
Somebody talk to me come hear me out
I need some advice
Don't tell me sorry I don't need your pity
I'll be alright yeah

Money come money go
That's a fact
Boshen gbewa lon she gbelo oh
If e sup no go splurge
Because nothing last forever
Money come money go
That's a fact
Boshen gbewa lon she gbelo oh
If e sup no go splurge
Because nothing last forever



Credits
Writer(s): Awoyemi Victor Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link