Boys On A Low

Ehhh Halla
Hallaaa Kosomono
You already know
Uhn

Tyla dey call, she dey text me
Ayrastar say she want to flex me
Ehhh No go stress me
This girls fit be my blessing Ehhh sounds interesting
Know your fact don't be guessing
Lekki girls teach me lesson
Moya ko guidin bi ti Tyson

Boys on a low ehh
Boys on a low ehh
Boys wey get girls on a low
Ehh, eyin Boys yi ki len lo
Ehh Boys wey get fine girls on a low
Jazzy, badoo, David ATI Wizzy
Ehh Boys wey get fine girls on a low
Poco, banger, yhemo Pelu, kcee
Ehh Boys wey get fine girls on a low
Kokoro, Gogo, Fischer, Zlater ATI Zlatan

I got Boys on a low
Ajah Boys on a low
Eyan OGB got thugs on a low
And you know and I know
Ehh Dada boy wey dey on ein own
Fimile jor kin ma pa ro lo
Freestyle mi sho sa n balu lo
Awon omo yi won fe bami lo
Be fe, be ko mo ti lalu yo

Boys on a low ehh
Boys on a low ehh
Boys wey get girls on a low
Ehh, eyin Boys yi ki len lo
Ehh Boys wey get fine girls on a low
Jazzy, badoo, David ATI Wizzy
Ehh Boys wey get fine girls on a low
Poco, banger, yhemo pelu kcee
Ehh Boys wey get fine girls on a low
Kokoro, Gogo, Fischer, Zlater ATI Zlatan



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link