Art Of ComeBack (feat. Jaya)
Ehhhh
Hallaaa
I got my brother Jayafaya on this one
Kosomono
AOC Baby
I don go, I don come back
I don see many contacts
Oluwa dey my own back
I do small e be come large
On my own I be compass
I no need any numbers
They push me but I conquer
I hope you dey second that
Know the way omo no delay
Na my Art of Comeback omo
You go know me today
No be play omo no be play
Na my Art of Comeback
Make you wan know me today
It's amazing grace omo
It's amazing grace omo
It's amazing grace For my life and my friends
Say the gbedu dey omo
It's amazing grace omo
It's amazing grace omo
It's amazing grace For my life and my friends
Say the gbedu dey omo
Memphis ti de, I don come for the pay
Atin se be ko to ko Kedike
Awon rapper won tin fo Bi ke
Kosomono emi dike dike
Jayafaya, they like my attire
Girls on me wey carry like Papaya
I was on my own Bi Amaeya
All the way to the top, imma see ya
No debate, I say no be today
Na my Art of Comeback and you must know me today
Even if na relay make you show me the way

Credits
Writer(s): David Johnson, Emmanuel Ejidike, Oladipupo Mafoitan
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.