Stand Well Well

No carry me go anywhere wey i no know
No carry me go anywhere wey i no want go
If u no dey go my way
Omo make u go your way
Dem go dey cap
Cap, cap, cap, cap, cap, cap cap, cap, cap cap, cap
Omo i can't shout
Shout, shout, shout, shout, shout, shout
Shout, shout, shout, shout, shout
Follow who sabi the road o
Follow who sabi the road o
Many are falling and they don't know because the world dey upside down
Many don lost and they don't know because the world dey upside down
Follow who sabi the road o
Follow who sabi the road o
Dem just dey chase fame forget where freedom dey
Them just dey chase wealth forget where justice dey
So they dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
So they dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
No carry me go anywhere wey i no know
No carry me go anywhere wey i no want go
If u no dey go my way
Omo make u go your way
Dem go dey cap
Cap, cap, cap, cap, cap, cap cap, cap, cap cap, cap
Omo i can't shout
Shout, shout, shout, shout, shout, shout
Shout, shout, shout, shout, shout
Everybody wan flashy
Na so dem be
Everybody wan trend
Na so dem be
They wan go viral
Na so dem be
Nobody wan send
Na so dem be
Everybody na oga
Na so dem be
Nobody wan hear
Na so dem be
Everybody wan buga
Na so dem be
Dem eye don tear
The whole world just dey look like copy and paste
Like everybody get the same like and get the same taste
They just wanna ball dem no care about freedom
They just wanna ball they no care about justice
So they dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
So they dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
No carry me go anywhere wey i no know
No carry me go anywhere wey i no want go
Mo ni e dakun i no be ayo makun wey small noise go dey shake
Stand well well
Balance
Stand well well
You wan try me
Stand well well
You no dey fear ni
Stand well well



Credits
Writer(s): Seun Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link