Emi Aluta (feat. Sampa the Great)

Egbè! Egbè! Egbè
If we sick for house G.O go say na we mother
Wein wein
If we die for road Imam go say na we father
Wein wein
Blame we friends blame we cousins blame we neighbors
Blame the cat blame the dog blame the birds
G.O no see, the politicians Wey dey thief all the money
Imam no see the politician Wey dey thief all the money
Dem dey see future
Wein wein
See vision
Dem no see governor or senator
Wey dey dem front. Inside dem church
Wey dey dem front. Inside dem mosque
These ones dey see winch o
See demon
Dem no see president or ministers
Wey dey dem front. Inside dem church
Wey dey dem front. Inside dem mosque
This ones dey see catch winch o
Catch demon
Dem no catch councilor or legislator
Wey dey dem front inside dem church
Wey dey dem front inside dem mosque
These ones dey cast every and
Bind every
Dem no cast IG or Oga ZOMBIE
Wey dey dem front inside dem church
Shebi Are we done
I'll keep it going till this song is run
Y'all say
Nothing is over the beat of the drum
Shebi Are we done
I'll keep it going till this song is run
Y'all say
Nothing is over the beat of the drum
I'm dealing with violence
I'm dealing with pawns
I'm dealing with hate
Insufficient guidance
Our leaders are pawns
They leading our fate
The seat of the armour
Securing my future
Hustle I wake
I wake I hustle
I shake i bustle
I'm one of the greats
Ou deh too desperate ooh
Lemme refresh you tho
When I was righteous you step on my hand
There is no kindness I'm taking a stand
I'm standing on business
This is the instance
See they go run
Walewa
Here comes The beat of the drum
Preach
Any corruption Wey hold government don hold dem for church I say
E don hold dem for mosque I say
E don hold bishop ooo. E don hold imam o
All of them dey
Collect steady
Imam dey gbadun
No fit talk
Bishop dey gbadun
No fit talk
Alfa dey yoofa
No fit talk
MLK na pastor e fight for him people
With dem thousand thousand church everywhere
Chr No man for the people
Malcolm X na Imam and e fight for him people
With them thousand thousand
Chr No man for the people
Emi Aluta
Wole wa, Irunmole to n ja won l'aya
Emi Lumumba
Emi Guevara
Emi Sankara



Credits
Writer(s): Sampa Tembo, Seun Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link