Intro

All of my ladies waiting for the jam ah
All of my guys ready for my banger
(Apollo Sounds)
Listeners fans can wait to hear the stanza
I'm in studio lab when I'm cooking lamba then
I mix: Cocaina Cannabis
Chopin' new vibe with my G's
Dem say Mayor mapami (Starboy Mayorkayknight)

All of my ladies waiting for my jam ah
All of my guys ready for my banger
Listeners fans can wait to hear the stanza
I'm in studio lab when I'm cooking lamba then
I mixed Cocaina, Cannabis
Chopin' new vibe with my G's
Dem say Mayorkay mapami (Mapami now now)

All the chemicals of sounds wey me I dey mix
Na hin dey make me sound like this
This beat high me like weed puff to wind
Are you gonna stream up?
Are you gonna get high with me?
Are you gonna leave me like this Or I gat errors to fix pls tell me?

Watin I put for gbedu dey scatter medul them say dem chopin' it
Watin dey for my schedule na plenty gbedu nobody is stopping me
Drop the hot jam for them make dem chop
For my ladies moma drop woma gbo
For my listeners woma gbo woma phor
Mayor Kay Knight is coming with fire ke ma gbo

Year 21 when I started
Some guys rubbish my talent but I snubbed
Cuz my dream is target
As badboi me I no relent until I get there
Molo jeje cuz this life na jeje
I go soon ball pass Pele
Moti sofun yin tele eeeh
Dem think say me I go fighting
Me I no send I face my thing
I remember when I was 19
I knew that this music is my thing
I thank God almighty (I thank God almighty)
Cuz na him dey do that thing (Cause na hin dey do that thing)
Who dey lose that thing (Who dey)
Who go lose that thing oya file fun zaddy

All the chemicals of sounds wey me I dey mix
Na hin dey make me sound like this
This beat high me like weed puff to wind
Are you gonna stream up?
Are you gonna get high with me?
Are you gonna leave me like this
Or I gat errors to fix pls tell me?

All of my ladies waiting for my jam ah
All of my guys ready for my banger
Listeners fans can wait to hear the stanza
I'm in studio lab when I'm cooking lamba then
I mixed Cocaina, Cannabis
Chopin' new vibe with my G's
Dem say Mayorkay mapami (Mapami now now)

All the chemicals of sounds wey me I dey mix
Na hin dey make me sound like this
This beat high me like weed puff to wind
Are you gonna stream up?
Are you gonna get high with me?
Are you gonna leave me like this
Or I gat errors to fix pls tell me?

Watin I put for gbedu dey scatter medul them say dem chopin' it
Watin dey for my schedule na plenty gbedu nobody is stopping me
Drop the hot jam for them make dem chop
For my ladies moma drop woma gbo
For my listeners woma gbo woma phor
Mayor Kay Knight is coming with fire ke ma gbo

Starboy
Starboy Mayorkayknight
Bad boy
Eberi fun oba cuz oba bo
Starboy Mayorkayknight
Kay knight



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link