S'up

Apollo sounds
(For this package)
So many things wey dey sup (Sup)
Sufferness for down enjoyment for up (Uh-Up)
Some people dey wey be say dem never chop (chop)
Some get joy and some no get Joy
Ah some no get funds
So many things wey dey sup
I just wanna go I don't wanna flop
So many things toju tiri tenu ole so
Depression wanna make me give up
Emi fe gbo, fuck all my Opps eh

So many P Palaver (pro)
Na who go cause Casala (Problem)
Cause I no want wahala (ahhh)
I be gentle boy with no wahala
Who's badder than, Who's badder than?
They be asking me say, Who's badder than
Say mio sawada, Won sarawa
Any n— wey wan fvk us fvk there papa

Chance Chance!!
Make una dey give me chance oh
Kile tu fi to cast oh, make you give me chance chance!!
Cuz I don hustle hard oh
Kin to di pablo street don dey give me pass pass!!
(So many many burdens ah
Wey me I don dey carry, Ah so many things wey dey S'up)

So many things wey dey sup (Sup)
Sufferness for down enjoyment for up (Enjoyment for uh- up)
Some people dey wey be say dem never chop (chop)
Some get joy and some no get Joy
Ah some no get Funds
So many things wey dey sup (sup)
I just wanna go I don't wanna flop (flop)
So many things toju tiri tenu ole so (so)
Depression wanna make me give up
Emi fe gbo, fuck all my Opps eh



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link