OLD TAKER .
Yeah, 6AM in Egbeda, you get me (we out here)
Me and the mandem in the bando, you get me (W$, swagger)
It's like
Mandem ah (chattin)
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this p
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this P
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
Say that you need Omo Lasgidi lemme see the credentials
The bars hit like weed to the mentals
I get bar trust me I go settle you
Who's that, who's that with the big back
Bisi nah she ain't tryna chitchat me-me-me
Slim thick cute waist i'mma hit that
If broski's tryna hit I assist dat
Iniesta how the mandem ball
Told Vanessa say we dey tear for mall
I dey cash ego everyday
Dem yutes for the bank don too see my face
I-I'll kill bad vibes if e come my way
Ego and bad b make e come my way
They didn't want Wavey didnt want Wavey free
Now I'm free e go buss ajeh
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this p
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this p
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
I go fall your hand if u go whine me
To talk to me dem dey press money (money)
Most my man in my bando flee
Except for me i be Saint Obi
CC loading I dey load CC
See me in the function now I'm OT
And it's "Emi Lo Kan" like Presido T
I'll do it myself I don't need an OG
Uni fe pa mi ni but I guide
I been outside tryna tension Naij'
Professor want to take my life
I no wan read book, fuck a 9-to-5
Pray the music gimme diligent profit
You would've thought I was using juj'
How I came on the scene made the OG's suck it (it's like)
It's like
Listen
W$, swagger
Mic drop
Me and the mandem in the bando, you get me (W$, swagger)
It's like
Mandem ah (chattin)
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this p
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this P
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
Say that you need Omo Lasgidi lemme see the credentials
The bars hit like weed to the mentals
I get bar trust me I go settle you
Who's that, who's that with the big back
Bisi nah she ain't tryna chitchat me-me-me
Slim thick cute waist i'mma hit that
If broski's tryna hit I assist dat
Iniesta how the mandem ball
Told Vanessa say we dey tear for mall
I dey cash ego everyday
Dem yutes for the bank don too see my face
I-I'll kill bad vibes if e come my way
Ego and bad b make e come my way
They didn't want Wavey didnt want Wavey free
Now I'm free e go buss ajeh
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this p
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
Cause I got paper
Mandem calling me a Old Taker
I dey for Mainland tryna make this p
Naija boy wey dey try make funds
Kilo n so if it ain't 'bout raba raba
All of my mandem bomb
I go fall your hand if u go whine me
To talk to me dem dey press money (money)
Most my man in my bando flee
Except for me i be Saint Obi
CC loading I dey load CC
See me in the function now I'm OT
And it's "Emi Lo Kan" like Presido T
I'll do it myself I don't need an OG
Uni fe pa mi ni but I guide
I been outside tryna tension Naij'
Professor want to take my life
I no wan read book, fuck a 9-to-5
Pray the music gimme diligent profit
You would've thought I was using juj'
How I came on the scene made the OG's suck it (it's like)
It's like
Listen
W$, swagger
Mic drop
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.