FAST LIFE. - Freestyle

I been start this year with like 100k
Now I got like 20 milli'
Tryna get to the point whereby, I could pay about any bill
Mumsi said, "Don't go to Lagos"
Best decision I made in my life
When I came I fell in love with the way she dey jo

Buh since she no wan gree for me
I'll go after her friend
Or spend my racks on my mummy and give her all she wantin'
God bless you
My son is better than, aww, thank you
Shey you wan chop my eye?
Hmm, e no dey for menu (listen)
You be talkin' shit, shey you know say I no send you?
Ki lo fe se, Ki le tu n so?
Niggas funny like Ogunmekpon
I done seen it all, I no fit shock
Are you there? Are you sure?
Neck so cold like it's Mentos
No fit sabi pass your mentor

Mhm mhm
Ki lo fe se, Ki le tu n so?
Niggas funny like Ogunmekpon
I done seen it all, I no fit shock
Are you there? Are you sure?
Neck so cold like it's Mentos
No fit sabi pass your mentor

Money on my mind on a 2-4
Wavey no go shine no be true talk
$TARLIFE, Fastlife
I pull up in a Range Rove'
No be you wey talk say I no go make am
Now you suckin' on my ekpon
On a daily, I elevate
Smokin' high grade, see my wrist watch (Rollie)
All the street niggas know me
I was sittin' in the corner
Writin' lyrics by my lonely
Played SportyBet, "What is Cashout?"
Then I do yahoo, I no cash out
When my babe leave me, I been crash out
Now I'm on the mic tryna lash out
Shit I feel inside would make you tap out
So run me my check fast fast
You dey whine me? Are you a bastard?
Starsign, you be Cancer
Didn't want Wavey free
But now they need Omo Lasgidi to pull up
Pull up and save the scene
Like Martin Luther, I had a dream

Buh Since she no wan gree for me
I'll go after her friend
Or spend my racks on my mummy and give her all she wantin'
God bless you
My son is better than, aww, thank you
Shey you wan chop my eye?
Hmm, e no dey for menu
You be talkin' shit, shey you know say I no send you?
Ki lo fe se, Ki le tu n so?
Niggas funny like Ogunmekpon
I done seen it all, I no fit shock
Are you there? Are you sure?
Neck so cold like it's Mentos
No fit sabi pass your mentor



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link