Look and Laugh
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
Ohhh
Since long time I never write new tune
Long time I never sing new song
Long time I never write new tune
Long time I never sing new song
Many of you go dey wonder why, your man never sing new song
Many of you go dey wonder why, your man never write new tune
My brother no be so, tabi, no be say I wan keep quiet
My brother no be say I no wan write new
Song for you to make you think and happy
Wetin I dey do be say
Wetin I dey do be say (dey look and laffu)
I say wetin I dey do (dey look and laffu)
I dey look and laffu (dey look and laffu)
I say wetin I dey do say? (dey look and laffu)
I dey look and laffu (dey look and laffu)
Shey the things we me and you (dey look and laffu)
Don see for this country (dey look and laffu)
No reach for me (dey look and laffu)
To dey looku and laffu (dey look and laffu)
Wetin I no sing (dey look and laffu)
About, in this country (dey look and laffu)
Sing Sing Sing (dey look and laffu)
Till dem come (dey look and laffu)
Come charge me (dey look and laffu)
For armed robbery (dey look and laffu)
Sey, I must looku and laffu (dey look and laffu)
I must looku and laffu (dey look and laffu)
I dey say make you bring your ears nearer to me
And hear the experience I go sing about (dey look and laffu)
I say wetin I dey do be say (dey look and laffu)
Dey look and laugh (dey look and laffu)
I say wetin I dey do say (dey look and laffu)
I dey look and laugh (dey look and laffu)
I dey say make you bring your ears nearer to me
And hear the experience I go sing about (dey look and laffu)
Wetin I dey do be say (dey look and laffu)
I say wetin I dey do say (dey look and laffu)
I dey look and laughf (dey look and laffu)
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
Ohhh!
Watin man go dey do when na for e eye
Obasanjo pass government to shagari ooo
Shagari rule e government regime for four years no head no tale
Inside this no head no tale
Same water no light still dey
Shagari himself say
The economy of the coun-tu-ry is collapsing
Then those old people
With 'da [?] in one eye
Carry walking stick come on too
With ah PP 'ay, no PPP
Hey, hey
Who say PPP? Nah PP 'ay
Oooh!
All for 1983 (look and laugh)
I must look and laugh (look and laugh)
All for 1983 (look and laugh)
I must look and laugh (look and laugh)
Watin I no sing (look and laugh)
About, this country (look and laugh)
Sing sing sing (look and laugh)
Till dem come (look and laugh)
Come charge me (look and laugh)
For armed robbery (look and laugh)
Say, I must look and laugh (look and laugh)
I must look and laugh (look and laugh)
I must look and laugh (look and laugh)
I must look and laugh (look and laugh)
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
Ohhh
Contractor and minister or commissioner make agreement to make road
All of us know how long government dey take to make road for here
Then the road start as dem don put machine, sands and stones
Shagari make announcement contractor sef make e own
Contractor say as the economy don go things don cost so road must stop
Government say no more money contractor say no more road
Contractor go government stay
ohhh
Shey that one no reach make dey look and laugh (look and laugh)
Shey that one no reach make dey look and laugh (look and laugh)
I must look and laugh (look and laugh)
Which kind wayo be that
Ojukwu stealing original stealing (look and laugh)
I must look and laugh (look and laugh)
Wetin I no sing (look and laugh)
About, in this country (look and laugh)
Sing Sing Sing (look and laugh)
When them come (look and laugh)
Come burn my house (look and laugh)
All my property (look and laffu)
Burn burn dem o(look and laffu)
Beat beat me(look and laffu)
Kill my mama(look and laffu)
I must to look and laffu(look and laffu)
I must to look and laffu(look and laffu)
Watin I no sing(look and laffu)
About this country (look and laffu)
Watin I no sing(look and laffu)
About this country (look and laffu)
Sing sing sing(look and laffu)
Four years later (look and laffu)
Till dem come(look and laffu)
Break break the house (look and laffu)
The house wey I dey stay (look and laffu)
Dem come beat beat me(look and laffu)
Till dem think say I don die(look and laffu)
When I get up(look and laffu)
Dem tie my hands dem tie my legs(look and laffu)
Dem throw me inside police van(look and laffu)
I must to look and and laffu(look and laffu)
I must to look and laffu(look and laffu)
Dem come carry me go(look and laffu)
Dem charge me go court(look and laffu)
Charge me for
Charge me for armed robbery (look and laffu)
I must look and laffu(look and laffu)
I must to look and laffu(look and laffu)
I must to ook and laffu(look and laffu)
I must to look and laffu (look and laffu)
I must to
Hah hah hah
Hey hey hey
Hah hah hah
Hey hey hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
Ohhh
Look at our television and listen to our radio in Nigeria
When dem don do their nonsense finish newspaper sef go join
My own be say too many overseas things and our own too small
When dem do our own wey small sef dem go be yeye things
No plan no set no ideas inside dem
Dem go dey copy oyinbo for overseas dey go
Government this government that in their tiles lace and dongaris
Aaah
Hey
Lookuu looku looku
Laffuu laffu laffu
Lookuu looku looku
Laffuu laffu laffu
Shey I no no watin dem do inside television
Lookuu looku looku (I dey laffu)
Laffuu laffu laffu (I dey looku)
Police uniform come important pass food for this country
Looku looku looku (I dey laffuu)
Laffuu laffu laffu (I dey looku)
Go to court na big-big English and still dem dey do their nonsense
Lookuu looku looku
Laffuu laffu laffu
1809 book dem go bring to judge case of 1980
Lookuu looku looku
Laffuu laffu laffuu ooo
Hey
Lookuu looku looku
Ya
Laffuu laffu laffu
Hey
Lookuu looku looku
Ya
Laffuu laffu laffu
Government people still dey enjoy go with police support o
Lookuu looku looku
Laffuu laffu laffu
Nigeria still dey where e dey
Poor man still dey plenty more

I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
I must look and laugh
Heey
(I dey looku)
(I dey laffu)

Credits
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.