K. O. B Charley

Is KOB Charley yeah Day wossop
Huh is Kofi Lil's on it let's do this huh listen
Chale I no for reintroduce myself to you menes
Best in the game so you for know I'm too learned
The one your favorite rapper knows I go be true legend
If you biz am wey he lie skip in track in two seconds
If he go bore b3rma you for make I know
B4Bonah tell dear God sey he for make I blow
I'm so unique I no go lie even Satan knows
If to be a rapper no be my destiny make I go
Coz I be doing this for so long so when niggas start dey
Compare me to rappers then I bore sef
Nobody dey chale one in a million bars I get plenty your producer go confess
Going hardcore make a shoddy ask who is this
She's like hey hi Kofi you are too legit
I'm not ready to quit coz I ain't through with this
Is KOB Charley you for know the truth be this
To my fellow Rapnetics your dude be this
Area champion wait until my crew visits
The talking be less coz we di3 we dey do digits
So do the maths my nigga and tell me who's winning

So make I tell you my nigga you no go fit bruh
The one and only Kofi Lil you know I spit bars
Rappers ad) su but tell' em I be sick pass
What you dey figure chale is KOB Charley
So make I tell you my nigga you no go fit bruh
The one and only Kofi Lil you know I spit bars
Rappers ad) su but tell' em I be sick pass
What you dey figure chale is KOB Charley

So tell me weytin you dey figure as the chorus dey play
Or make I give you the meaning to what the chorus dey say
The chorus dey make the listener to understand
I'm the one and only if you get it then your focus be great
What you talkin' bout me I be trend setter
Put me on a cypher I go show you who be best rapper
Them dey see me kiddie but adey vex masters
So make I do my thing oh or brothers I go worse matters
My verse scatters the worse rappers
Who be making all these noise when they see me them dey step backwards
In a room full of rappers with a microphone but they scared to rap
Coz my presence made the rest staggered huh
All these niggas wey dey susupon
If I get some AK 47 I go shoot you all
Dema faces sef dey show bulu bulu sorr
Killer alomi s3 me tsi won aa me dufu dufu won huh haha
Yeah is KOB Charley Day let's bring it back now

So make I tell you my nigga you no go fit bruh
The one and only Kofi Lil you know I spit bars
Rappers ad) su but tell' em I be sick pass
What you dey figure chale is KOB Charley
So make I tell you my nigga you no go fit bruh
The one and only Kofi Lil you know I spit bars
Rappers ad) su but tell' em I be sick pass
What you dey figure chale is KOB Charley

Is KOB Charley KOB Charley



Credits
Writer(s): Edem Zigah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link