I. N. G. F. L. Y. G (Interlude)

Yeah is KOB Charley ah huh is Kofi Lil's on it Rapnetics
Ah ah yeah what's up odo yewu you no go fi to dey alone
I'm trying to get you in my arms not to say hello
Coz I'm sick and tired of that is time to feel you right
I need you tonight by my side make adey kill you shy
You catch my eyes baby you wey I go like to choose
Knocking on your door gbele make I try to prove
And try to do the things wey you dey shy to do
Abi you know me well I never go dey lie to you
My one and only you for know I no go cheat kraa
Them other shoddies wey dey worry no dey bee pass
Wey them dey rush but I know you no dey see class
Slowest nigga for your love but tonight I go speed up
Shy boy but tonight I go be bad o
E my dear chale m3n3 ma fe wild o
Pick up your phone call me sharp make I come home
Is only you and I eno dey hia sey we go hide
Shy boy but tonight I go be bad o
E my dear chale m3n3 ma fe wild o
Pick up your phone call me sharp make I come home
Is only you and I eno dey hia sey we go hide

I no go fit let you go
I no go fit let you go
I no go fit let you go
I no go fit let you go ooh
Ohh baby I no go fit let you go ooh
I no go fit



Credits
Writer(s): Edem Zigah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link