I'm Still a Man

I'm still a man
Lord have mercy
I'm still a man I'm still a man I've got my pride oh yeah
I know you cheated oh yes I knew hahaha and I know you lied yeah

Six years this since me then you dey
Fri ti high school but today me then you hey
Go your way girl make I go my way too
Coz you lied and you cheated yoo thank you
After all we've been through you never try kraa
Wo shia me station ah you better by pass
I never saw it coming you were never like that
Today wey I barb why you never like class
Sometimes adey think about how you dey moe
Lectures you dey skip shoddy how you go cope
Anti classes lifestyle how far you go go
Fraud boys you dey move with paa and kojo uhh

Which kind life be that I've got my pride oh yeah oh yeah
I know you cheated oh yes I knew and I know you lied hehe

And ei what you dey figure sey I no go fi to move on
How you dey see me sef you figure I be too dull
I'm still a man shoddy you wey you be too soft
Can't get enough of this anymore I'm too bored
You changed since you entered university
And adey see all them café niggas you been rushing with
Groupie gilrls in your hood you been messing with
I no listen as my paddy tell me you deserve bridget
I swear you really make I regret waa
The way I do you good me I no dey deserve bad
You dey kai the shoes I bought you in December
Me b3 gyi ma di3 memp3 fofro the sam naa
Coz my sisto dey I fi to take dash am
Wey I go buy another different color take have am
She be your friend and edey make I craze mana
And if eno bi God I swear like I shake mallam
But I'm a man girl so me I coot top
But make you no pretend then biz me ebi who's fault
Shun dey call I no make ready for some loose talk
Obaa wa ma ma kasa dodo full stop uhh

Is KOB Charley I've got my pride oh yeah
I know you cheated oh yes I knew and I know you lied hehe

Huh so this be how everything ended
Then we figure sey we go dey forever but chale
Ebi thing wey dey happen ebi learning process
Based on a true story but eno be me o
Eno be me wey I go through this
No no no this one e just be some
Ebi OdeeOne in story OdeeOne in story wey chale
I'm still a man girl
One day I go be superstar you go see me you go shy
Ano know what I go talk again sef
Odeeone dey here dey laugh waddy do bed
Oh chale Bush Boys Rapnetics BYC



Credits
Writer(s): Edem Zigah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link