Maybe

Maybe I don't need to worry, maybe all I need is faith
Maybe No be by my hustle, maybe all I need is grace
Maybe yesterday is over, I need to survive today
Maybe tomorrow is great, Maybe I just need to wait

Alayee, I've been through much stress lately
Anger issues, I don too dey vex lately
And I don't even know if na the pami, or na konji, or nkanmi
But I dey miss my ex lately

Very tired but I no dey fit sleep lately
I can't even express how I feel lately
I no wan commot from my bed, I dey feel lazy
But mo fe di number 1 rapper, mo fe beat jay Z

Ati kekere ni moti mo pe I be champion
Sugbon ti eshin ba da ni, it's difficult to ride on
I no know if na badluck I've had too many bad runs
But when the dip is deep, that's when you need to buy more

I'm on the road to greatness but mo shi wanu holdup
Orisirisi accident but they say make I no stop
Awon ti o fe ka shorire, won tun lo se roadblock
O ye ki ogo mi ti wa online, but I gat no sub

Some people talk say my dreams are unrealistic
Won lo study statistics, ofofo na their lipstick
Relegation mo shi wa I'm heading for the big leagues
I want the big money, that's why I take the big risks

Bi mo se n live life ya won lenu but temi yemi
Ti enu ba fe so nkan toju ri, o ma kigbe ni
Oju to ti ribi ti ko fo, o ma rire ni
Inu toh ba raye ti ko binu o ma bi ibeji

Point way I dey now, I just wan make am
I no know if my dreams day chase me or na me hey chase am
All about the good life I just wan embrace am
All the problems all the worries make I just erase am

But Jonathan toh ni GOODLUCK shi need PATIENCE
Life be like Jollof, with time(thyme), e go make sense
Shebi dem dy laugh now, leave them, make them make jest
I only make money and the music, I don't make friends

Maybe I don't need to worry, maybe I just need faith
Maybe no be by my hustle, maybe I just need grace
Yesterday is over sha, make I just survive today
Maybe tomorrow is great, maybe make I just wait

Maybe I don't need to worry, maybe all I need is faith
Maybe No be by my hustle, maybe all I need is grace
Maybe yesterday is over, I need to survive today
Maybe tomorrow is great, Maybe I just need to wait



Credits
Writer(s): Mk Ooracle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link